gallant

Naija

Etymology

From: English gallant

Pronunciation

  • gálânt

Play Play

Adjective

  • Na make pesin hold im side.
  • You dey ask how my side? I gallant.  — NSC_Legbeti_2021. You ask if I have money? I am very ok on cash.
  • I been gallant before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.  — NSC_Legbeti_2021. I use to be rich but I blew it all on women and drink.

Synonyms

Translations

  • English: rich