Naija
Etymology
From: English gallop
Pronunciation
Play
Play
Noun
Na place for coaltar road wey spoil con wash comot.
- Gallop full di road. I enter gallop wit my motor. — Egbokhare_2021, There are many potholes on the road. My vehicle got bumped on a gallop.
Synonyms
Translations