gallop

Revision as of 20:17, 18 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English gallop

Pronunciation

  • gálɔ̂p

Play Play

Noun

  • Place for coaltar road wey spoil con wash comot.
  • Gallop full di road. I enter gallop wit my motor.  — 

Synonyms

Translations

  • English: pothole