Difference between revisions of "gap"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English gap
+
From: English ''gap''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 10:13, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: English gap

Pronunciation

  • gâp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 63
  • Frequency rank in raw corpus: 2764

The word is used more in written texts than orally.


Noun

gap: no definition -- Definition in Naija?


  1. det (frequency:16)
    Di gap too big.  — (BEN_21_Love-Matters_DG__87, The gap is too much.)
    But dem say dis gap fit close in di next 14 years.  — (bbc__22049, __no translation__)
  2. det-nmod (frequency:14)
    But di gap for politics dey close more and more sha.  — (bbc__22184, __no translation__)
    Dere is a, a, a, a, di, a gap de give dem, de give dem a gap from di rail to stay.  — (NST_cleaned__32048, __no translation__)
  3. - (frequency:4)
    Men outlive women in only three of the 149 countries assessed 4. Only moni no go fit close gap  — (bbc__66893, __no translation__)
    Victory for dem go mean say Pep Guardiola side go give di Red devils dem gap with 19 points with six games to go.  — (bbc__97687, __no translation__)
  4. nmod (frequency:3)
    For dis country, wide gender gap dey.  — (bbc__51496, __no translation__)
    Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.  — (bbc__13381, __no translation__)
  5. acl:relcl-det (frequency:3)
    SIA KAMBOU Di gap wey dey for education through out di world fit close in 14 years.  — (bbc__86275, __no translation__)
    Aniedi say greater investment for education dey needed to close di gap wey dey for learning between rich and poor students.  — (bbc__15427, __no translation__)
  6. cc-det-nmod (frequency:2)
    Also Nigerians wey get plenti money boku well-well and di gap between di rich and poor na something wey everibodi fit see for di big big cities dem.  — (bbc__14265, __no translation__)
    As tins be so Liverpool don draw back to back matches dem for League and di gap between dem and second position Manchester City na just three points.  — (bbc__17455, __no translation__)
  7. amod-case-det (frequency:2)
    E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap, im talk.  — (bbc__2496, __no translation__)
    As for di gap between rich and poor, Nigerian economist Bismarck Rewane reason am say na only 5% of di population dey control like about 40% of Nigeria wealth.  — (bbc__17137, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • difference 0.74 106, lowest 0.62 44, grade 0.61 33, promotions 0.61 21, rate 0.61 192, leagues 0.60 23, collaboration 0.60 18, differences 0.60 12, species 0.59 11

Antonyms

  • difference 0.74 106, lowest 0.62 44, grade 0.61 33, promotions 0.61 21, rate 0.61 192, leagues 0.60 23, collaboration 0.60 18, differences 0.60 12, species 0.59 11

Translations

  • English: no definition


Verb

gap: to beat with a wide margin -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    I gap Musa for di exam.  — no translation

Derived forms

Synonyms

  • difference 0.74 106, lowest 0.62 44, grade 0.61 33, promotions 0.61 21, rate 0.61 192, leagues 0.60 23, collaboration 0.60 18, differences 0.60 12, species 0.59 11

Antonyms

  • difference 0.74 106, lowest 0.62 44, grade 0.61 33, promotions 0.61 21, rate 0.61 192, leagues 0.60 23, collaboration 0.60 18, differences 0.60 12, species 0.59 11

Translations

  • English: to beat with a wide margin