gap

Naija

Etymology

From: English gap

Pronunciation

  • gâp

Play Play

Noun

  • Space wey dey anywhere or for someting.
  • Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.  — (bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)
  • E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap.  — (bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)


Translations

  • English: gap

Verb

  • Make person pass anoder person for someting.
  • I gap Musa for di exam.  — (I performed better than Musa in the exam.)
  • People wey fit gap Usain Bolt for 100 meters no man.  — (Just few could beat Usain Bolt in a sprint.)

Synonyms

Translations

  • English: to beat