gara

Revision as of 20:24, 18 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gárá

Play


Verb

  • Make person dey make yanga about.
  • E just dey gara cos e hit jackpot.  — Egbokhare_2020, His arrogance is caused by the jackpot he won at the lottery.)
  • Make person dey form like sey im get power upanddown.
  • You sabi dey do gara sha.  — Egbokhare_2020, You are good at prancing about.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Arrogant or proud