Difference between revisions of "gats"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
− | Sey e get wetin person suppose do. | + | * Sey e get wetin person suppose do. |
− | + | ** {{ux|dv|I '''gats''' dey well. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__44, I have to be well.)}} | |
− | + | ** {{ux|dv|You '''gats''' chop now. |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__33, You have to eat now.)}} | |
− | + | ** {{ux|dv|So I '''gats''', I '''gats''' make sure sey I hustle well, take care of mumsy, and pupsy dem. |(NST_cleaned__17298, I have to, I have to make sure that I work hard, to take care of my family.)}} | |
− | + | ** {{ux|dv|You '''gats''' eat make you no go faint.|(Egbokhare_2020, You should eat so you won't faint.)}} | |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 09:48, 20 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English got
Pronunciation
- gás
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 20
- Frequency rank in NSC treebank: 453
- Frequency in raw corpus: 140
- Frequency rank in raw corpus: 1671
Auxiliary
- Sey e get wetin person suppose do.
- I gats dey well. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__44, I have to be well.)
- You gats chop now. — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__33, You have to eat now.)
- So I gats, I gats make sure sey I hustle well, take care of mumsy, and pupsy dem. — (NST_cleaned__17298, I have to, I have to make sure that I work hard, to take care of my family.)
- You gats eat make you no go faint. — (Egbokhare_2020, You should eat so you won't faint.)
Synonyms
Translations
- English: ought to