need

Naija

Etymology

From English: need

Pronunciation

  • nìd

Play Play

Noun

  1. Someting wey important for person to get wey e no get.
    • For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop.  — (In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)
    • As di woman husband don die taytay, she suppose get need.  — (Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)
  2. Someting wey dey important to do.
    • Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di need to dey forgive.  — (jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
    • NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise.  — (bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise.)

Synonyms

want

Translations

English: Lack

Verb

  • Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
  • moh we tell dem sey we need forty four thousand.  — (KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)
  • Na dem get soft body, na dem need attention.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
  • Na scapegoat de need.  — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)

Synonyms

want

Translations

  • English: need