gats

Revision as of 14:14, 31 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Auxiliary)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English got

Pronunciation

  • gáz

Play Play

Auxiliary

  • Sey e get wetin person suppose do.
    • I gats dey well.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__44, I have to be well.)
    • You gats chop now.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__33, You have to eat now.)
    • So I gats, I gats make sure sey I hustle well, take care of mumsy, and pupsy dem.  — (NST_cleaned__17298, I have to, I have to make sure that I work hard, to take care of my family.)
    • You gats chop make you no go faint.  — (You should eat so you won't faint.)

Synonyms

need, suppose

Translations

  • English: ought to, should