Difference between revisions of "gbam"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Adverb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
* Sound wey de dey hear if someting use force nack someting. | * Sound wey de dey hear if someting use force nack someting. | ||
− | :* {{ux|dv|Na once I hit my head for ground'''gbam''' |( | + | :* {{ux|dv|Na once I hit my head for ground'''gbam'''.|(NSC_2021, I hit my head on the floor heavily.)}} |
− | :* {{ux|dv|I dey my own [[jeje]] for di holdup when she come use her moto hit my own from back'''gbam''' |( | + | :* {{ux|dv|I dey my own [[jeje]] for di holdup when she come use her moto hit my own from back'''gbam'''.|(NSC_2021, I was caught in the hold up when she hit my car from behind.)}} |
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''crash sound'' | * English: ''crash sound'' | ||
− | |||
− | |||
===Interjection=== | ===Interjection=== |
Revision as of 21:40, 18 September 2022
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- gbàm
Adverb
- Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
- Na once I hit my head for groundgbam. — (NSC_2021, I hit my head on the floor heavily.)
- I dey my own jeje for di holdup when she come use her moto hit my own from backgbam. — (NSC_2021, I was caught in the hold up when she hit my car from behind.)
Translation
- English: crash sound
Interjection
- Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
- gbam, you don get am! Na di solution to di problem be dat. — (NSC_Legbeti_2021. Correct! that is the right thing to do)
Synonym
Translation
- English: that's right!