Difference between revisions of "gbam"

Line 17: Line 17:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
 
* Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
:* {{ux|dv|'''gbam''', you don get am! Na di solution to di problem be dat. |(NSC_Legbeti_2021. Correct! that is the right thing to do)}}
+
:* {{ux|dv|'''gbam''', you don get am! Na di solution to di problem be dat. |(NSC_2021, Correct! that is the right thing to do.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 21:41, 18 September 2022

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbàm

Play Play

Adverb

  • Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
  • Na once I hit my head for groundgbam.  — (NSC_2021, I hit my head on the floor heavily.)
  • I dey my own jeje for di holdup when she come use her moto hit my own from backgbam.  — (NSC_2021, I was caught in the hold up when she hit my car from behind.)

Translation

  • English: crash sound

Interjection

  • Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
  • gbam, you don get am! Na di solution to di problem be dat.  — (NSC_2021, Correct! that is the right thing to do.)

Synonym

Translation

  • English: that's right!