Difference between revisions of "gbam"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-gbam.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-gbam.m.ogg</sm2>
  
===Adverb===
+
===Ideophone===
 
* Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
 
* Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
:* {{ux|dv|Na once I hit my head for ground'''gbam''' |(NSC_Legbeti_2021, I hit my head on the floor heavily.)}}
+
:* {{ux|dv|Na once I hit my head for ground '''gbam'''.|(I hit my head on the floor heavily.)}}
:* {{ux|dv|I dey my own [[jeje]] for di holdup when she come use her moto hit my own from back'''gbam''' |(NSC_Legbeti_2021, I was caught in the hold up when she hit my car from behind)}}
+
:* {{ux|dv|I dey my own [[jeje]] for di holdup when she come use her moto hit my own from back'''gbam'''.|( I was caught in the hold up when she hit my car from behind.)}}
 
 
 
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''crash sound''
 
* English: ''crash sound''
 
 
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
 
* Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
:* {{ux|dv|'''gbam''', you don get am! Na di solution to di problem be dat. |(NSC_Legbeti_2021. Correct! that is the right thing to do)}}
+
:* {{ux|dv|'''gbam''', you don get am! Na di solution to di problem be dat. |(Correct! that is the right thing to do.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 14:16, 31 May 2023

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbàm

Play Play

Ideophone

  • Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
  • Na once I hit my head for ground gbam.  — (I hit my head on the floor heavily.)
  • I dey my own jeje for di holdup when she come use her moto hit my own from backgbam.  — ( I was caught in the hold up when she hit my car from behind.)

Translation

  • English: crash sound

Interjection

  • Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
  • gbam, you don get am! Na di solution to di problem be dat.  — (Correct! that is the right thing to do.)

Synonym

Translation

  • English: that's right!