gbam

Revision as of 11:27, 8 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbàm

Play Play

Adverb

  • Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
  • Na once I hit my head for groundgbam  — (NSC_Legbeti_2021, I hit my head on the floor heavily.)
  • I dey my own jeje for di holdup when she come use her moto hit my own from backgbam  — (NSC_Legbeti_2021, I was caught in the hold up when she hit my car from behind)


Translation

  • English: crash sound


Interjection

  • Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
  • gbam, you don get am! Na di solution to di problem be dat.  — (NSC_Legbeti_2021. Correct! that is the right thing to do)

Synonym

Translation

  • English: that's right!