gbanja

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbàndʒá

Play Play

Noun

  • Di kind kola wey get two ear.
  • Na gbanja I dey like.  — (I prefer two-lobed kolanuts.)
  • De dey talk sey ancestors no dey like gbanja, e must dey three or five.  — (They say that the ancestors don't like it when the kola is split into two lobes, it must be spilt into three or five lobes.)

Translations

  • English: a kolanut with two lobes