gbanja

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbàndʒá

Play Play

Noun

  • Na di kind kola wey be twins.
  • Na gbanja I dey like.  — (Egbokhare_2021, I prefer two-lobed kolanuts.)

Translations

  • English: a kolanut with two lobes