Difference between revisions of "gbeborun"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na person wey sabi how to dey gossip people. | |
#:* {{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)}} | #:* {{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know say na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?.|(NSC_Legbeti__2020. You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}} | #:* {{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know say na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?.|(NSC_Legbeti__2020. You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}} |
Revision as of 12:06, 28 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba gbe (carry), iborun (headscarf)
Pronunciation
- gbébòrùn
Noun
- Na person wey sabi how to dey gossip people.
- Di man and im wife sabi do gbeborun. — (Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)
- Shame suppose catch you abi you no know say na di gbeborun you do scatter dat marriage?. — (NSC_Legbeti__2020. You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)
- Even if government call dem whistle blower, na still gbeborun me go call dem. — (NSC_Legbeti_2020. Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers)
Synonyms
Translations
- English: gossip, rumour mongers.