Difference between revisions of "gbeborun"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey sabi how to dey gossip people.
 
* Person wey sabi how to dey gossip people.
:* {{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)}}
+
:* {{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(The man and his wife are both gossips.)}}
:* {{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know sey na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?|(NSC_2020, You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}}
+
:* {{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know sey na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?|(You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}}
:* {{ux|dv|Even if government call dem whistle blower, na still '''gbeborun''' me go call dem.|(NSC_2020, Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)}}
+
:* {{ux|dv|Even if government call dem whistle blower, na still '''gbeborun''' me go call dem.|(Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*[[amebo]], [[aproko]]
 
*[[amebo]], [[aproko]]

Revision as of 14:19, 31 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba gbe (carry), iborun (headscarf)

Pronunciation

  • gbébòrùn

Play Play

Noun

  • Person wey sabi how to dey gossip people.
  • Di man and im wife sabi do gbeborun.  — (The man and his wife are both gossips.)
  • Shame suppose catch you abi you no know sey na di gbeborun you do scatter dat marriage?  — (You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)
  • Even if government call dem whistle blower, na still gbeborun me go call dem.  — (Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)

Synonyms

Translations

  • English: gossip, rumour mongers.