Difference between revisions of "gbeborun"
(→Noun) |
|||
(14 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[gbe borun]] |
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From:Yoruba ''gbe'' (carry), ''iborun'' (headscarf) | + | From: Yoruba ''gbe'' (carry), ''iborun'' (headscarf) |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *gbēbòrùn |
<sm2>Pcm-ng-gbeborun.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbeborun.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-gbeborun.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-gbeborun.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person wey sabi how to dey gossip people. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(The man and his wife are both gossips.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know sey na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?|(You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Even if government call dem whistle blower, na still '''gbeborun''' me go call dem.|(Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[amebo]], [[aproko]] | *[[amebo]], [[aproko]] |
Latest revision as of 20:37, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba gbe (carry), iborun (headscarf)
Pronunciation
- gbēbòrùn
Noun
- Person wey sabi how to dey gossip people.
- Di man and im wife sabi do gbeborun. — (The man and his wife are both gossips.)
- Shame suppose catch you abi you no know sey na di gbeborun you do scatter dat marriage? — (You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)
- Even if government call dem whistle blower, na still gbeborun me go call dem. — (Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)
Synonyms
Translations
- English: gossip, rumour mongers.