Difference between revisions of "gbeborun"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From:Yoruba ''gbe'' (carry), ''iborun'' (headscarf)
+
From: Yoruba ''gbe'' (carry), ''iborun'' (headscarf)
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na person wey too sabi how to dey gossip people.
+
# Na person wey too sabi how to dey gossip people.
#:*{{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(Egbokhare_2020. The man and his are gossipers)}}
+
#:*{{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)}}
#:*{{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know say na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?.|(NSC_Legbeti__2020. You should be ashamed of yourself, don't you know your rumour mongering caused the breakdown of that marriage?)}}
+
#:*{{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know say na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?.|(NSC_Legbeti__2020. You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}}
 
#:*{{ux|dv|Even if government call dem whistle blower, na still '''gbeborun''' me go call dem.|(NSC_Legbeti_2020. Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers)}}
 
#:*{{ux|dv|Even if government call dem whistle blower, na still '''gbeborun''' me go call dem.|(NSC_Legbeti_2020. Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:59, 28 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba gbe (carry), iborun (headscarf)

Pronunciation

  • gbébòrùn

Play Play

Noun

  1. Na person wey too sabi how to dey gossip people.
    • Di man and im wife sabi do gbeborun.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)
    • Shame suppose catch you abi you no know say na di gbeborun you do scatter dat marriage?.  — (NSC_Legbeti__2020. You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)
    • Even if government call dem whistle blower, na still gbeborun me go call dem.  — (NSC_Legbeti_2020. Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers)

Synonyms

Translations

  • English: gossip, rumour mongers.