gbedu

Revision as of 14:19, 29 January 2021 by 154.66.40.88 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbɛ̀dú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 14
  • Frequency rank in raw corpus: 6728

Noun

Na party wey de dey jam music.

  1. Gbedu dey today for house o.  — Egbokhare_2021,)
    March turn gbedu for Villa  — (bbc__65736, __no translation__)
    PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend.  — (bbc__79955, __no translation__)


Translations

  • English: enjoyment, a party