gbedu

Naija

Etymology

From: Yoruba gbedu (big drum)

Pronunciation

  • gbɛ̀dú

Play Play

Noun

  1. Sound wey dey arrange make e form beat wey song fit follow am.
    • Na dere we gbes put. Make we come do wetin? Make we use correct gbedu take do wetin ? Take sama body.  — (D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)
    • If you go studio no go do yeye gbedu, give us gbedu wey dey burst brain.  — (If you go to do a studio recording, do a great song.)
  2. Gada wey people gada to jollificate.
    • Gbedu dey today for house o.  — (Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)
    • March turn gbedu for Villa.  — (bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)
    • PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend.  — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)

Translations

  • English: music, party

Adjective

  1. Wetin happen wey dey cause scatter scatter for area
    • Una side na gbedu place. E no good at all. E no good.  — (D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)
  2. baddo wey fit wunjure person.
    • Dat guy dey fall out for night dey show for morning, be like na gbedu guy.  — (NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)

Translation

English: troubled, dangerous