gbedu

Naija

Etymology

From: Yoruba gbedu (big drum)

Pronunciation

  • gbɛ̀dú

Play Play

Noun

Na correct party wey de dey play music wey loud.

  • Gbedu dey today for house o.  — Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)
  • March turn gbedu for Villa.  — (bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)
  • PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend.  — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to signal his joining the political party officially.)


Translations

  • English: usually a boisterous party