Difference between revisions of "gbege"
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | from: ''unknown'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 13:59, 5 October 2020
Naija
Alternative forms
kasala , katakata, fight-fight
Etymology
from: unknown
Pronunciation
- gbègé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1178
- Frequency in raw corpus: 249
- Frequency rank in raw corpus: 1141
The word is used more in written texts than orally.
Noun
gbege: problem, a clash -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- I no wan any gbege o. — no translation
- - (frequency:54)
- I don enter gbege. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
- E reach 13 states wey gbege happun. — (bbc__45136, __no translation__)
- det (frequency:44)
- Anoder gbege? — (IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)
- Because Pidgin na im be di gbege. — (NST_cleaned__2549, __no translation__)
- amod (frequency:21)
- Afta much gbege di organisers allow am. — (bbc__22148, __no translation__)
- Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting — (bbc__26534, __no translation__)
- case-det (frequency:21)
- Gun cartridge wey fall for ground during di gbege — (bbc__55078, __no translation__)
- AFP Governor for Rivers State carri waka go see tins wey scatter during di gbege. — (bbc__9982, __no translation__)
- amod-det (frequency:5)
- Around dis time, di BBC reporter begin use phone record di whole gbege. — (bbc__17394, __no translation__)
- Na when dem try dey counter one anoda, di whole gbege start tok one resident wey no want make im name comot. — (bbc__5258, __no translation__)
- det-nmod (frequency:5)
- One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di gbege happun. — (bbc__78375, __no translation__)
- Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di gbege for di English-speaking regions of Cameroon increase. — (bbc__93849, __no translation__)
- dep-det (frequency:3)
- Any gbege you bring come, any gbege you bring come, Nigerian man dey inside. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is involved.)
- Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. — (bbc__29074, __no translation__)
- case (frequency:2)
- No fear of rumours of gbege. — (bbc__5398, __no translation__)
- De say, Eritrea collect ein independa from Ethiopia, during di year 1993 after one 30-year ozighi wey dem do, and with anoda border gbege, wey happen for five years, wey plenty ten of thousand of pipo kpai inside. — (ja102__800, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- kasala 0.90 264, incident 0.79 154, katakata 0.78 257, kata-kata 0.74 41, protests 0.73 157, confusion 0.72 89, fight-fight 0.68 236, explosion 0.68 149, fighting 0.63 52
Antonyms
- kasala 0.90 264, incident 0.79 154, katakata 0.78 257, kata-kata 0.74 41, protests 0.73 157, confusion 0.72 89, fight-fight 0.68 236, explosion 0.68 149, fighting 0.63 52
Translations
- English: problem, a clash