Difference between revisions of "gbese"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * n23 0.70 15, igbese 0.70 23, debt 0.69 57, n5000 0.68 23, kpogiri 0.68 23, 5m 0.67 51, cash 0.67 104, moni 0.66 871, 5million 0.65 20 ===E...")
 
 
(17 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
+
===Alternate form===
* n23 0.70 15, igbese 0.70 23, debt 0.69 57, n5000 0.68 23, kpogiri 0.68 23, 5m 0.67 51, cash 0.67 104, moni 0.66 871, 5million 0.65 20
+
[[igbese]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:Yoruba
+
From: Yoruba
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* gbèsè
 
* gbèsè
 
<sm2>Pcm-ng-gbese.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbese.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbese.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbese.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 26
 
* Frequency rank in raw corpus: 4728
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
gbese: debt -- Definition in Naija?
+
#Money wey person suppose give person sake of sey e don collect money or [[market]] from am.
 
+
#:* {{ux|dv|Di money wey you dey [[borrowborrow]] up and down so, na heavy '''gbese''' e go be for you tomorrow o.|(The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Because when you go take '''gbese''', after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Di kain '''gbese''' wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. |(bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)}}
#: {{ux|dv|Di money wey you wan go borrow so, na '''gbese''' you wan enter o.|no translation}}
+
#Wahala wey person enter wey pass am.
# - (frequency:17)
+
#:* {{ux|dv|You carry your papa moto comot, go jam person moto, you don chop '''gbese'''|(While driving your father's car, if you hit someone, you have put yourself in real trouble.)}}
#: {{ux|dv|People go con carry Big Bird, carry eh Dave Oroh to go, go do '''gbese''' for inside town. |(JOS_28_Exams_DG__157, He will then take Big Bird, take eh Dave oroh to go...go and fight in town.)}}
+
#:* {{ux|dv| Okada man don [[fall]] woman wey carry egg, e don enter '''gbese'''. |(The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)}}
#: {{ux|dv|Why Africa dey rush China Buhari borrow borrow don cari Nigeria '''gbese''' reach N23 trillion |(bbc__100270, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Person wey dey do [[boyboy]] don go carry '''gbese''', e give im oga sister [[belle]]. |(The apprentice who put his boss' sister in the family way is now in a lot of trouble.)}}
# det (frequency:3)
+
#:* {{ux|dv| One of dose [[agbero]] wey dey stay for junction don go use bottle break person head. Make e dey pray sey di person no die, because if die, na serious '''gbese'''. |(One of those touts who stay at the junction has smashed someone's head with a bottle. Let him pray the person survives, otherwise he will be in serious trouble.)}}
#: {{ux|dv|And se~, thirdly, make you no go take a '''gbese''' sey you dey do marriage. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__120, And se-... thirdly, don't take a loan to get married.)}}
+
#: {{ux|dv|Because when you go take a '''gbese''', after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, Because if you go and take a loan, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back your loan.)}}
+
====Synonyms====
# compound-det (frequency:2)
+
[[credit]], [[gbege]]
#: {{ux|dv|Di chairman of FIRS wey be Tunde Fowler advise people make dem use di tax amnesty programme wey di Voluntary Assets and Income Declaration Scheme  dey do, to settle dia tax '''gbese''' before 31 March. |(bbc__33507, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Two years ago, di kontri bin give Nigerians 12 months break say make dem pay dia tax '''gbese''' to run from di legal punishments but World Bank report tok say e no really suceed as na only 8% of di target na im dem reach by di end of di grace. |(bbc__96524, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di kain '''gbese''' wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. |(bbc__35416, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|James wey be BBC radio listener bin no believe di kain '''gbese''' wey im wife carri from credit card company so e say e be like im wife bin dey cheat on am with di card. |(bbc__60850, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* n23 0.70 15, igbese 0.70 23, debt 0.69 57, n5000 0.68 23, kpogiri 0.68 23, 5m 0.67 51, cash 0.67 104, moni 0.66 871, 5million 0.65 20
 
 
 
====Antonymes====
 
* n23 0.70 15, igbese 0.70 23, debt 0.69 57, n5000 0.68 23, kpogiri 0.68 23, 5m 0.67 51, cash 0.67 104, moni 0.66 871, 5million 0.65 20
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: debt
+
* English: ''debt'', ''trouble'', ''damage''

Latest revision as of 14:41, 31 May 2023

Naija

Alternate form

igbese

Etymology

From: Yoruba

Pronunciation

  • gbèsè

Play Play

Noun

  1. Money wey person suppose give person sake of sey e don collect money or market from am.
    • Di money wey you dey borrowborrow up and down so, na heavy gbese e go be for you tomorrow o.  — (The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)
    • Because when you go take gbese, after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)
    • Di kain gbese wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice.  — (bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)
  2. Wahala wey person enter wey pass am.
    • You carry your papa moto comot, go jam person moto, you don chop gbese  — (While driving your father's car, if you hit someone, you have put yourself in real trouble.)
    • Okada man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.  — (The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)
    • Person wey dey do boyboy don go carry gbese, e give im oga sister belle.  — (The apprentice who put his boss' sister in the family way is now in a lot of trouble.)
    • One of dose agbero wey dey stay for junction don go use bottle break person head. Make e dey pray sey di person no die, because if die, na serious gbese.  — (One of those touts who stay at the junction has smashed someone's head with a bottle. Let him pray the person survives, otherwise he will be in serious trouble.)

Synonyms

credit, gbege

Translations

  • English: debt, trouble, damage