Difference between revisions of "gbese"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * n23 0.70 15, igbese 0.70 23, debt 0.69 57, n5000 0.68 23, kpogiri 0.68 23, 5m 0.67 51, cash 0.67 104, moni 0.66 871, 5million 0.65 20 ===E...") |
(→Noun) |
||
(17 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | === | + | ===Alternate form=== |
− | + | [[igbese]] | |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: Yoruba | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* gbèsè | * gbèsè | ||
<sm2>Pcm-ng-gbese.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbese.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-gbese.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbese.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Money wey person suppose give person sake of sey e don collect money or [[market]] from am. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Di money wey you dey [[borrowborrow]] up and down so, na heavy '''gbese''' e go be for you tomorrow o.|(The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Because when you go take '''gbese''', after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Di kain '''gbese''' wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. |(bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)}} |
− | #: {{ux|dv|Di money wey you | + | #Wahala wey person enter wey pass am. |
− | + | #:* {{ux|dv|You carry your papa moto comot, go jam person moto, you don chop '''gbese'''|(While driving your father's car, if you hit someone, you have put yourself in real trouble.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Okada man don [[fall]] woman wey carry egg, e don enter '''gbese'''. |(The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Person wey dey do [[boyboy]] don go carry '''gbese''', e give im oga sister [[belle]]. |(The apprentice who put his boss' sister in the family way is now in a lot of trouble.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| One of dose [[agbero]] wey dey stay for junction don go use bottle break person head. Make e dey pray sey di person no die, because if die, na serious '''gbese'''. |(One of those touts who stay at the junction has smashed someone's head with a bottle. Let him pray the person survives, otherwise he will be in serious trouble.)}} | |
− | + | ||
− | #: {{ux|dv|Because when you go take | + | ====Synonyms==== |
− | + | [[credit]], [[gbege]] | |
− | #: {{ux|dv|Di | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: debt | + | * English: ''debt'', ''trouble'', ''damage'' |
Latest revision as of 14:41, 31 May 2023
Naija
Alternate form
Etymology
From: Yoruba
Pronunciation
- gbèsè
Noun
- Money wey person suppose give person sake of sey e don collect money or market from am.
- Di money wey you dey borrowborrow up and down so, na heavy gbese e go be for you tomorrow o. — (The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)
- Because when you go take gbese, after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)
- Di kain gbese wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. — (bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)
- Wahala wey person enter wey pass am.
- You carry your papa moto comot, go jam person moto, you don chop gbese — (While driving your father's car, if you hit someone, you have put yourself in real trouble.)
- Okada man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese. — (The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)
- Person wey dey do boyboy don go carry gbese, e give im oga sister belle. — (The apprentice who put his boss' sister in the family way is now in a lot of trouble.)
- One of dose agbero wey dey stay for junction don go use bottle break person head. Make e dey pray sey di person no die, because if die, na serious gbese. — (One of those touts who stay at the junction has smashed someone's head with a bottle. Let him pray the person survives, otherwise he will be in serious trouble.)
Synonyms
Translations
- English: debt, trouble, damage