Difference between revisions of "gbese"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Money wey person suppose give person sake of sey e don collect money or [[market]] from am. | #Money wey person suppose give person sake of sey e don collect money or [[market]] from am. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di money wey you dey [[borrow-borrow]] up and down so, na heavy'''gbese''' e go be for you tomorrow o.|NSC_Agnes_2020 (The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di money wey you dey [[borrow-borrow]] up and down so, na heavy '''gbese''' e go be for you tomorrow o.|NSC_Agnes_2020 (The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)}} |
#:* {{ux|dv|Because when you go take '''gbese''', after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)}} | #:* {{ux|dv|Because when you go take '''gbese''', after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Di kain '''gbese''' wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. |(bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)}} | #:* {{ux|dv|Di kain '''gbese''' wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. |(bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)}} |
Revision as of 15:51, 27 May 2021
Naija
Alternate form
Etymology
From: Yoruba
Pronunciation
- gbèsè
Noun
- Money wey person suppose give person sake of sey e don collect money or market from am.
- Di money wey you dey borrow-borrow up and down so, na heavy gbese e go be for you tomorrow o. — NSC_Agnes_2020 (The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)
- Because when you go take gbese, after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)
- Di kain gbese wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. — (bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)
- Wahala wey person enter wey pass am.
- You carry your papa moto comot, go jam person moto, you don chop gbese — (NSC_2021, While driving your father's car you hit someone, you have put yourself in real trouble.)
- Okada man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese. — (NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)
- Person wey dey do boyboy don go carry gbese, e give im oga sister belle. — (NSC_2021, The apprentice put his boss' sister in the family way. He is a lot of trouble.)
- One of dose agbero wey dey stay for junction don go use bottle break person head. Make e dey pray sey di person no die, because if die, na serious gbese. — (NSC_2021, One of those touts who stay at the junction, has smashed someone's head with a bottle. Hopefully the person live, otherwise the tout will be serious trouble.)
Synonyms
Translations
- English: debt, trouble, damages