gbeshiwaka

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbɛ̀ʃìwàká

Play Play

Noun

  • Di kind work wey be sey person dey nack dey collect money.
  • Na gbeshiwaka im dey do now o.  — (Egbokhare_2021, He/she is now a commercial sex worker.)

Synonyms


Translations

  • English: prostitution