Difference between revisions of "gele"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Na di fashion cloth wey e dey for different different style wey woman dey tie ontop head when e wear traditional cloth. | |
:*{{ux|dv|Im fit tie '''gele''' o.|(Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)}} | :*{{ux|dv|Im fit tie '''gele''' o.|(Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)}} |
Revision as of 16:43, 29 January 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba gele meaning head wrap
Pronunciation
- gèlè
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 7
- Frequency rank in raw corpus: 9826
Noun
Na di fashion cloth wey e dey for different different style wey woman dey tie ontop head when e wear traditional cloth.
- Im fit tie gele o. — (Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)
- Fatai begin practice how to tie gele with im younger sister, but now im don dey make money from am. — (bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)
- Gbenga Kareem wey dey tie gele for women di traditional way still believe say gele wey dem tie na di best anytime anyday. — (bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)
Synonyms
Translations
- English: women's head gear