gele

Naija

Etymology

From: Yoruba gele (head wrap)

Pronunciation

  • gèlè

Play Play

Noun

  1. Na di different different material wey women dey take tie different different style for deir head.
    • Dese days ehn, if de want do party, de must sell gele.  — (Nowadays, gele must be sold for every party.)
    • Tell my tailor make e make sure sey big gele remain when e sew my cloth finish.  — (Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)
  2. Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
    • Fatai begin practice how to tie gele with im younger sister, but now im don dey make money from am.  — (bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)
    • Gbenga Kareem wey dey tie gele for women di traditional way still believe say gele wey dem tie na di best anytime anyday.  — (bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)

Synonyms

Translations

  • English: fabric, headgear