Difference between revisions of "get"

Line 29: Line 29:
 
#: {{ux|dv|Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don '''get''' |(bbc__71576, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don '''get''' |(bbc__71576, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na one of di most powerful orgasm woman fit '''get''' and e fit happen for deep vaginal penetration. |(bbc__41594, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na one of di most powerful orgasm woman fit '''get''' and e fit happen for deep vaginal penetration. |(bbc__41594, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Wetin Jesus talk '''get''' as e be for some people ear. |(jw__41096, __no translation__)}}
+
: {{ux|dv|Fake love no be character wey we suppose '''get''' at all. |(jw__10521, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Fake love no be character wey we suppose '''get''' at all. |(jw__10521, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’ |(jw__12787, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Main opposition party, Social Democratic Front, SDF, '''get''' na five lists dem, Elecam reject dia other five lists say dey '''get''' irregularity and de party yi sef withdraw one list. |(bbc__64832, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user '''get''' bank account. |(bbc__48454, Facebook plans to create a crypto currency to facilitate easy and safe modes of payments regardless of whether a user has a bank account or not. )}}
#: {{ux|dv|GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’ |(jw__12787, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But that one fit make us no enjoy one of the blessing wey we suppose '''get''' if we choose by ourself. |(jw__39411, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If weather hot, you con dey go drink hot pepper soup for dis hot weather, na hot temper, you wan dey, you wan '''get''' last, last. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__79, If you're having hot pepper soup while the weather is hot, you just want to make things worse.)}}
 
#: {{ux|dv|Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user '''get''' bank account. |(bbc__48454, )}}
 
  
  

Revision as of 07:15, 30 January 2021

Naija

Etymology

From: English get

Pronunciation

  • gɛ́t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 719
  • Frequency rank in NSC treebank: 32
  • Frequency in raw corpus: 19411
  • Frequency rank in raw corpus: 24

Verb

Sey someting na person own.

  1. People know sey dem no get license to get guns.  — (Egbokhare_2021, .)
    Get open-mind  — (bbc__53746, __no translation__)
    Na God get land.  — (deuber__5675, __no translation__)
    Na God get power.  — (NST_cleaned__16809, __no translation__)
    I pray make I get am.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__41, I pray I should get it.)
    Na only we dey get am.  — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__89, We are the only ones who have it.)
    But I no want get hand for inside am.  — (katakata__1116, __no translation__)
    Which kind plan you suppose get for mind?  — (jw__22222, __no translation__)
    Like animal get right?  — (NST_cleaned__21295, __no translation__)
    We wey dey, we no even get.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__131, We that are... we don't even have...)
    Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don get  — (bbc__71576, __no translation__)
    Dis na one of di most powerful orgasm woman fit get and e fit happen for deep vaginal penetration.  — (bbc__41594, __no translation__)
Fake love no be character wey we suppose get at all.  — (jw__10521, __no translation__)
  • GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’  — (jw__12787, __no translation__)
  • Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user get bank account.  — (bbc__48454, Facebook plans to create a crypto currency to facilitate easy and safe modes of payments regardless of whether a user has a bank account or not. )


Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: has/have