get mouth

Naija

Etymology

From English: get and mouth

Pronunciation

  • gɛ́máòt


Verb phrase

  1. Make person to sabi talk.
    • I get mouth.  — (I am sharp-tongued.)
  2. Person wey get level.
    • Quiet dere. If you get mouth you for no dey shout like goat.  — (Keep quiet. If you have any influence you won't be shouting like a goat.)
    • I hail you boss. I see wetin you do. You get mouth.  — (Greetings to you. I saw what you did. You have a lot of influence.)
    • Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia.  — (bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)

Synonyms

Translation

  • English: sharp tongue, influence