Difference between revisions of "get"
(→Verb) |
|||
Line 32: | Line 32: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[own]] | * [[own]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''has/have'' | * English: ''has/have'' |
Revision as of 07:31, 30 January 2021
Naija
Etymology
From: English get
Pronunciation
- gɛ́t
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 719
- Frequency rank in NSC treebank: 32
- Frequency in raw corpus: 19411
- Frequency rank in raw corpus: 24
Verb
Sey someting na person own or person want make someting be or de.
- People know sey dem no get license to get guns. — (Egbokhare_2021, People are aware that they do not have the license to own guns.)
- Na God get power. — (NST_cleaned__16809, Things are achieved by the grace of God.)
- I pray make I get am. — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__41, I wished that I have it.)
- Na only we dey get am. — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__89, We are the only ones who have it.)
- Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don get — (bbc__71576, __no translation__)
- Dis na one of di most powerful orgasm woman fit get and e fit happen for deep vaginal penetration. — (bbc__41594, __no translation__)
- Fake love no be character wey we suppose get at all. — (jw__10521, __no translation__)
- GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’ — (jw__12787, __no translation__)
- Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user get bank account. — (bbc__48454, Facebook plans to create a crypto currency to facilitate easy and safe modes of payments regardless of whether a user has a bank account or not. )
Related forms
Synonyms
Translations
- English: has/have