get

Revision as of 07:11, 30 January 2021 by 197.210.29.199 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English get

Pronunciation

  • gɛ́t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 719
  • Frequency rank in NSC treebank: 32
  • Frequency in raw corpus: 19411
  • Frequency rank in raw corpus: 24

Verb

Sey someting na person own.

  1. People know sey dem no get license to get guns.  — (Egbokhare_2021, .)
    Get open-mind  — (bbc__53746, __no translation__)
    Na God get land.  — (deuber__5675, __no translation__)
    Na God get power.  — (NST_cleaned__16809, __no translation__)
    I pray make I get am.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__41, I pray I should get it.)
    Na only we dey get am.  — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__89, We are the only ones who have it.)
    But I no want get hand for inside am.  — (katakata__1116, __no translation__)
    Which kind plan you suppose get for mind?  — (jw__22222, __no translation__)
    Like animal get right?  — (NST_cleaned__21295, __no translation__)
    We wey dey, we no even get.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__131, We that are... we don't even have...)
    Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don get  — (bbc__71576, __no translation__)
    Dis na one of di most powerful orgasm woman fit get and e fit happen for deep vaginal penetration.  — (bbc__41594, __no translation__)
    Wetin Jesus talk get as e be for some people ear.  — (jw__41096, __no translation__)
    Fake love no be character wey we suppose get at all.  — (jw__10521, __no translation__)
    Main opposition party, Social Democratic Front, SDF, get na five lists dem, Elecam reject dia other five lists say dey get irregularity and de party yi sef withdraw one list.  — (bbc__64832, __no translation__)
    GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’  — (jw__12787, __no translation__)
    But that one fit make us no enjoy one of the blessing wey we suppose get if we choose by ourself.  — (jw__39411, __no translation__)
    If weather hot, you con dey go drink hot pepper soup for dis hot weather, na hot temper, you wan dey, you wan get last, last.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__79, If you're having hot pepper soup while the weather is hot, you just want to make things worse.)
    Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user get bank account.  — (bbc__48454, )


Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: has/have