get

Naija

Etymology

From: English get

Pronunciation

  • gɛ́t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 719
  • Frequency rank in NSC treebank: 32
  • Frequency in raw corpus: 19411
  • Frequency rank in raw corpus: 24

Verb

Sey someting na person own or person want make someting be or de.

People know sey dem no get license to get guns.  — (Egbokhare_2021, People are aware that they do not have the license to own guns.)
  • Na God get power.  — (NST_cleaned__16809, Things are achieved by the grace of God.)
I pray make I get am.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__41, I wished that I have it.)
Na only we dey get am.  — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__89, We are the only ones who have it.)
Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don get  — (bbc__71576, __no translation__)
Dis na one of di most powerful orgasm woman fit get and e fit happen for deep vaginal penetration.  — (bbc__41594, __no translation__)
Fake love no be character wey we suppose get at all.  — (jw__10521, __no translation__)
  • GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’  — (jw__12787, __no translation__)
  • Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user get bank account.  — (bbc__48454, Facebook plans to create a crypto currency to facilitate easy and safe modes of payments regardless of whether a user has a bank account or not. )


Related forms

Synonyms

Translations

  • English: has/have