ghanamustgo

Naija

Etymology

From: Na from name of country Ghana and English must and go

Pronunciation

  • gánámùsgó

Play Play

Noun

  • One kind bag wey dem use plastic take make wey strong well well and get line line for body wey dey hard before e cut if de use am carry heavy load.
  • Na ghanamustgo go contain di shoes.  — (The shoes would best fit in that special sack-like bag.)
  • Na before before ghanamustgo be correct bag. Try use am now, na so e go tear yarara.  — (In the past, those special sack-like bags were known for strength and durability. Nowadays, it can get torn so easily.)

Translations

  • English: a type of synthetic bag with stripes