Difference between revisions of "ghanamustgo"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* One kind bag wey strong well well and get line line for body wey dey hard before e cut if de use am carry heavy load. | * One kind bag wey strong well well and get line line for body wey dey hard before e cut if de use am carry heavy load. | ||
− | :* {{ux|dv|Na '''ghanamustgo''' go contain di shoes.|( | + | :* {{ux|dv|Na '''ghanamustgo''' go contain di shoes.|(The shoes would best fit in that special sack-like bag.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na before before '''ghanamustgo''' be correct bag. Try use am now, na so e go tear [[yarara]].|( | + | :* {{ux|dv|Na before before '''ghanamustgo''' be correct bag. Try use am now, na so e go tear [[yarara]].|(In the past, those special sack-like bags were known for strength and durability. Nowadays, it can get torn so easily.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''a type of synthetic bag with stripes'' | * English: ''a type of synthetic bag with stripes'' |
Revision as of 16:03, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: Na from name of country Ghana and English must and go
Pronunciation
- gánámûsgó
Noun
- One kind bag wey strong well well and get line line for body wey dey hard before e cut if de use am carry heavy load.
- Na ghanamustgo go contain di shoes. — (The shoes would best fit in that special sack-like bag.)
- Na before before ghanamustgo be correct bag. Try use am now, na so e go tear yarara. — (In the past, those special sack-like bags were known for strength and durability. Nowadays, it can get torn so easily.)
Translations
- English: a type of synthetic bag with stripes