Difference between revisions of "ghanamustgo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Na from name of country Ghana and English ''must'' and ''go'' |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* gánámùsgó | * gánámùsgó | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-ghanamustgo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ghanamustgo.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-ghanamustgo.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-ghanamustgo.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | One kind bag wey strong well well and get line line for body wey dey hard before e cut if de use am carry heavy load. | + | *One kind bag wey dem use plastic take make wey strong well well and get line line for body wey dey hard before e cut if de use am carry heavy load. |
− | + | :* {{ux|dv|Na '''ghanamustgo''' go contain di shoes.|(The shoes would best fit in that special sack-like bag.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Na before before '''ghanamustgo''' be correct bag. Try use am now, na so e go tear [[yarara]].|(In the past, those special sack-like bags were known for strength and durability. Nowadays, it can get torn so easily.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''a type of synthetic bag with stripes'' | + | * English: ''a type of synthetic bag with stripes'' |
Latest revision as of 20:51, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: Na from name of country Ghana and English must and go
Pronunciation
- gánámùsgó
Noun
- One kind bag wey dem use plastic take make wey strong well well and get line line for body wey dey hard before e cut if de use am carry heavy load.
- Na ghanamustgo go contain di shoes. — (The shoes would best fit in that special sack-like bag.)
- Na before before ghanamustgo be correct bag. Try use am now, na so e go tear yarara. — (In the past, those special sack-like bags were known for strength and durability. Nowadays, it can get torn so easily.)
Translations
- English: a type of synthetic bag with stripes