ghostworker

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ghost and worker

Pronunciation

  • góswɔ́kà


Noun

  • Person wey de dey pay salary even dough sey e no dey show face for workplace sake of sey e fit don die, retire, or sey person chuk e name put for paper sey na di office e dey work.
  • For government work, many ghostworker full am o.  — (In government parastatals, there are many ghost workers.)
  • Government dey try know people wey be ghostworker for council.  — (The government is trying to carry out a verification exercise to know the number of non staff members who are being paid.)


Translations

  • English: ghost worker