Difference between revisions of "ghostworker"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey de dey pay salary even dough sey e no dey show face for workplace sake of sey e fit don die, retire, or sey person [[chuk]] e name put for paper sey na di office e dey work.
 
* Person wey de dey pay salary even dough sey e no dey show face for workplace sake of sey e fit don die, retire, or sey person [[chuk]] e name put for paper sey na di office e dey work.
:*{{ux|dv|For government work, many '''ghostworker''' full am o.|Egbokhare_2020, In government parastatals, there are many ghost workers.}}
+
:*{{ux|dv|For government work, many '''ghostworker''' full am o.|(In government parastatals, there are many ghost workers.)}}
:*{{ux|dv|Government dey try know people wey be '''ghostworker''' for council.|(NSC_Ajede_2020, The government is trying to carry out a verification exercise to know the number of non staff members who are being paid.)}}
+
:*{{ux|dv|Government dey try know people wey be '''ghostworker''' for council.|(The government is trying to carry out a verification exercise to know the number of non staff members who are being paid.)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''ghost worker''
 
* English: ''ghost worker''

Latest revision as of 16:04, 31 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ghost and worker

Pronunciation

  • góswɔ́kà


Noun

  • Person wey de dey pay salary even dough sey e no dey show face for workplace sake of sey e fit don die, retire, or sey person chuk e name put for paper sey na di office e dey work.
  • For government work, many ghostworker full am o.  — (In government parastatals, there are many ghost workers.)
  • Government dey try know people wey be ghostworker for council.  — (The government is trying to carry out a verification exercise to know the number of non staff members who are being paid.)


Translations

  • English: ghost worker