ghostworker

Revision as of 17:13, 29 January 2021 by 154.66.36.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ghost and worker

Pronunciation

  • góswɔ́kà


Noun

  • Person wey no dey come work for office but e dey collect money
  • For government work, many ghostworker full am o.  — Egbokhare_2020_ In government parastatals, there are many ghost workers.
  • Government dey try know people wey be ghostworker for council.  — NSC_Ajede_2020, The government is trying to carry out a verification exercise to know the number of non staff members who are being paid.


Translations

  • English: ghost worker