ghostworker
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ghost and worker
Pronunciation
- góswɔ́kà
Noun
- Person wey de dey pay salary even though sey e no dey show face for workplace sake of sey e don die, retire, or sey person chuk e name put for paper sey na di office e dey work.
- For government work, many ghostworker full am o. — Egbokhare_2020, In government parastatals, there are many ghost workers.
- Government dey try know people wey be ghostworker for council. — NSC_Ajede_2020, The government is trying to carry out a verification exercise to know the number of non staff members who are being paid.
Translations
- English: ghost worker