girlfriend

Revision as of 03:48, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English girlfriend

Pronunciation

  • géfrɛ̂nd

Play Play

Noun

  • I go show my girlfriend our house for village.  — (NSC_2021, I took my girlfriend to my home town.)
  • Amina na Jubril girlfriend.  — (NSC_2021, Amina is Jubril's girlfriend.)
  • Na woman wey be person friend.
  • Aggy say Shola na her girlfriend wey dem gader dey from primary school.  — (NSC_2021, Aggy said Shola is her childhood friend.)

Synonyms

Translations

  • English: boyfriend