girlfriend

Revision as of 16:06, 31 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English girlfriend

Pronunciation

  • géfrɛ̂nd

Play Play

Noun

  • I go show my girlfriend our house for village.  — (I took my girlfriend to my home town.)
  • Amina na Jubril girlfriend.  — (Amina is Jubril's girlfriend.)
  • Na woman wey be person friend.
  • Aggy say Shola na her girlfriend wey dem gader dey from primary school.  — (Aggy said Shola is her childhood friend.)

Synonyms

Translations

  • English: boyfriend