Difference between revisions of "gist"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Tori wey person dey give. | + | # Tori wey person dey give. |
:* {{ux|dv| Chika call me sey e get gist for me. |(NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}} | :* {{ux|dv| Chika call me sey e get gist for me. |(NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}} | ||
:* {{ux|dv| We don comot for di '''gist''' of joinbody matter, |(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}} | :* {{ux|dv| We don comot for di '''gist''' of joinbody matter, |(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}} | ||
Line 20: | Line 20: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''gossip, talk'' | * English: ''gossip, talk'' | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 15:12, 3 November 2020
Naija
Etymology
From: English gist
Pronunciation
ʤɪ̑st
Definition
Make two people dey yan.
Noun
- Tori wey person dey give.
- Chika call me sey e get gist for me. — (NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
- We don comot for di gist of joinbody matter, — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)
Synonym
Translation
- English: gossip, talk
Verb
- Sey person dey yan.
- Me I get gist to gist you today o! — (NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)
- Na so dem dey gist for dem office. — (NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)
- Me and am come dey gist. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)
Synonym
Translation
English: gossip, discuss