Difference between revisions of "gist"

Line 8: Line 8:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
Make two people dey yan.
+
Make two people dey yarn.
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 15:02, 17 November 2020

Naija

Etymology

From: English gist

Pronunciation

ʤɪ̑st


Definition

Make two people dey yarn.

Noun

  1. Tori wey person dey give.
  • Chika call me sey e get gist for me.  — (NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
  • We don comot for di gist of joinbody matter,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)

Synonym

Translation

  • English: gossip, talk

Verb

  1. Sey person dey yan.
  • Me I get gist to gist you today o!  — (NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)
  • Na so dem dey gist for dem office.  — (NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)
  • Me and am come dey gist.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)

Synonym

Translation

English: gossip, discuss