Difference between revisions of "gist"
(→Naija) |
|||
(19 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''gist'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | * ʤɪ̑st |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-gist.f.ogg</sm2> |
+ | <sm2>Pcm-ng-gist.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | #Make two people dey yarn. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Na since morning Efe don dey '''gist''' with im babe for phone. |(Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)}} | |
− | Make two people dey | + | # Tori wey person dey give. |
+ | #:* {{ux|dv| Chika call me sey e get '''gist''' for me. |(Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| We don comot for di '''gist''' of joinbody matter.|(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}} | ||
− | === | + | ====Synonym==== |
− | + | * [[yarn]] | |
− | + | ====Translation==== | |
+ | * English: ''gossip, talk'' | ||
− | + | ===Verb=== | |
+ | * Sey person dey yan. | ||
+ | :* {{ux|dv| Me I get gist to '''gist''' you today o!|(You and I have something to discuss.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Na so dem dey '''gist''' for dem office. |(That is how they gossip at the office.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Me and am come dey '''gist'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)}} | ||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | * [[amebo]], [[yarn]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''gossip'' | + | English: ''gossip'', ''discuss'' |
Latest revision as of 16:07, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English gist
Pronunciation
- ʤɪ̑st
Noun
- Make two people dey yarn.
- Na since morning Efe don dey gist with im babe for phone. — (Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)
- Tori wey person dey give.
- Chika call me sey e get gist for me. — (Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
- We don comot for di gist of joinbody matter. — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)
Synonym
Translation
- English: gossip, talk
Verb
- Sey person dey yan.
- Me I get gist to gist you today o! — (You and I have something to discuss.)
- Na so dem dey gist for dem office. — (That is how they gossip at the office.)
- Me and am come dey gist. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)
Synonym
Translation
English: gossip, discuss