Difference between revisions of "gist"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Make two people dey yarn. | #Make two people dey yarn. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na since morning Efe don dey '''gist''' with im babe for phone. |( | + | #:* {{ux|dv| Na since morning Efe don dey '''gist''' with im babe for phone. |(NSC_2020, Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)}} |
# Tori wey person dey give. | # Tori wey person dey give. | ||
− | #:* {{ux|dv| Chika call me sey e get '''gist''' for me. |( | + | #:* {{ux|dv| Chika call me sey e get '''gist''' for me. |(NSC_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}} |
#:* {{ux|dv| We don comot for di '''gist''' of joinbody matter.|(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}} | #:* {{ux|dv| We don comot for di '''gist''' of joinbody matter.|(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}} | ||
Revision as of 03:49, 24 September 2022
Naija
Etymology
From: English gist
Pronunciation
- ʤɪ̑st
Noun
- Make two people dey yarn.
- Na since morning Efe don dey gist with im babe for phone. — (NSC_2020, Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)
- Tori wey person dey give.
- Chika call me sey e get gist for me. — (NSC_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
- We don comot for di gist of joinbody matter. — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)
Synonym
Translation
- English: gossip, talk
Verb
Transitive
- Sey person dey yan.
- Me I get gist to gist you today o! — (NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)
Intransitive
- Na so dem dey gist for dem office. — (NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)
- Me and am come dey gist. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)
Synonym
Translation
English: gossip, discuss