Difference between revisions of "gist"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Make two people dey yarn.
 
#Make two people dey yarn.
:* {{ux|dv| Na since morning Efe don dey '''gist''' with im babe for phone. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na since morning Efe don dey '''gist''' with im babe for phone. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)}}
 
# Tori wey person dey give.
 
# Tori wey person dey give.
:* {{ux|dv| Chika call me sey e get '''gist''' for me. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}}
+
#:* {{ux|dv| Chika call me sey e get '''gist''' for me. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}}
:* {{ux|dv| We don comot for di  '''gist''' of joinbody matter, |(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}}
+
#:* {{ux|dv| We don comot for di  '''gist''' of joinbody matter, |(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 13:45, 15 December 2020

Naija

Etymology

From: English gist

Pronunciation

ʤɪ̑st


Noun

  1. Make two people dey yarn.
    • Na since morning Efe don dey gist with im babe for phone.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)
  2. Tori wey person dey give.
    • Chika call me sey e get gist for me.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
    • We don comot for di gist of joinbody matter,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)

Synonym

Translation

  • English: gossip, talk

Verb

  1. Sey person dey yan.
  • Me I get gist to gist you today o!  — (NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)
  • Na so dem dey gist for dem office.  — (NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)
  • Me and am come dey gist.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)

Synonym

Translation

English: gossip, discuss