Difference between revisions of "gist"
(→Naija) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''gist'' | From: English ''gist'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | ʤɪ̑st | + | * ʤɪ̑st |
<sm2>Pcm-ng-gist.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gist.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-gist.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gist.m.ogg</sm2> |
Revision as of 14:13, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English gist
Pronunciation
- ʤɪ̑st
Noun
- Make two people dey yarn.
- Na since morning Efe don dey gist with im babe for phone. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)
- Tori wey person dey give.
- Chika call me sey e get gist for me. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
- We don comot for di gist of joinbody matter, — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)
Synonym
Translation
- English: gossip, talk
Verb
Transitive
- Sey person dey yan.
- Me I get gist to gist you today o! — (NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)
Intransitive
- Na so dem dey gist for dem office. — (NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)
- Me and am come dey gist. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)
Synonym
Translation
English: gossip, discuss