Difference between revisions of "gist"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Tori wey person dey give.
+
# Tori wey person dey give.
 
:* {{ux|dv| Chika call me sey e get gist for me. |(NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}}
 
:* {{ux|dv| Chika call me sey e get gist for me. |(NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)}}
 
:* {{ux|dv| We don comot for di  '''gist''' of joinbody matter, |(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}}
 
:* {{ux|dv| We don comot for di  '''gist''' of joinbody matter, |(WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)}}
Line 20: Line 20:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''gossip, talk''
 
* English: ''gossip, talk''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 15:12, 3 November 2020

Naija

Etymology

From: English gist

Pronunciation

ʤɪ̑st


Definition

Make two people dey yan.

Noun

  1. Tori wey person dey give.
  • Chika call me sey e get gist for me.  — (NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
  • We don comot for di gist of joinbody matter,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)

Synonym

Translation

  • English: gossip, talk

Verb

  1. Sey person dey yan.
  • Me I get gist to gist you today o!  — (NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)
  • Na so dem dey gist for dem office.  — (NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)
  • Me and am come dey gist.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)

Synonym

Translation

English: gossip, discuss